Chidinma Ekile is giving us chills..and as has deleted all pictures from her Instagram page and left only the one she took with Flavour.
We don’t know what she’s up to..But we know for a fact that she’s got the Hot for the Ololufe singer..
Perhaps, she’s baby mama number 3?
Maybe they’ve something in common. but wait ooo, who she epp wit doz picz?
that girl no dey hear word…
Assuming the time she invested in Flavour is the time she gave to her music brand, Tiwa & Yemi for no reach…
i hope she don’t deceive herself… or maybe she’s preg….
Honestly she hasn’t impressed me at all with her songs .
Mi sef
THEY ARE IN LOVE NONI
Dis girl is too small for Flavour
Small?u funny
u think everything is about stature?
How
Woman no dey small oh
Dt pussy will swallow Flavour
Lwkmd at Bosah Mgbakor
Atleast we are noticing her through this, her hit song has been long
Yaba left we are not suspecting anything, or if una get bring it out, stop drinking paracetamol for another person gbedue.. I done talk my own at least for naija we get freedom of making friends..give us better news way go get us out of this recession…Forward ever…
How is that una business o???
Leave them alone
Every body for dis life get wetin dey favourable to ham, may b na weti she wan dey carry dey remeba d lamba, kisses, nd gud romance wey flavour go don dey supply her in times of deir quarrelling, abi wetin una self think for dis matter
so we now know dis chidinma surname…. thanks to okeke
Abeg who get pin mouth charger?
Ya.. it’s true i just saw it
Abeg make una hlp me ask FLAVOUR, him no get cloth????
guy I don ask this thing tire ooo
Laugh Wan kill me…. I no no for that dude… Him like nude die
Lolllll
This a sign of “please nah, please nah, I’m sorry nah… Ok Iv deleted all my picx on IG except d ones we took tugeda… Oya cum to me nw nahh please nah…. Bea, wrk on ur brand, improve ur vibes n lev flavour.. Haba
Lol
Loll
Hmmmm
Go and ask her
Abeg chidinma go studio.
Make she just forget flavour side o….make her case nor turn gene n d banj own
Immediately I saw Chidimma,my mind went to the other one,what is wrong with me sef?
Bad mind
Lol… Cool bae
Nah lie joor…yabaleft no get brain.. She deleted every picture except for new 2 pictures and that does not include flavour.. People can visit her page to confirm what I’m saying.. Stop posting rubbish if you have nothing tangible to write about
Tell u what?? Ashiri ga ebi…Why u won take panadol for anoda person headache
Na fuck flavour go fuck am oo last last lef her
And how does that put food on my table?
Make una marry nah, it suites u guys.
because they relatives all came from orumba LGA.flavor from umunze Chidinma from same place. no hard feelings
Thought it is the Cucumber Chindinma you guys was referring to… Is missKdK still doing Music??????
Uhm…….watin con concern us……abi how dis wan take affect d price is f rice
Hmmm, Yemi alade I Jst de feel for you right now……
Well, that’s purely her business..
this story go make rice cheap for market
……wenti concern US
abeg thé thing am after is how will can find solution to this rice problem
Bae,, u talk true joor
I don’t understand this two o, are they really dating, fucking or just good friends???
Why do you bring fuck in this post eehhh
Or you ??????
I smell Rat
And Rodents
Good morning every one
Yaba una just dey fall hand,,how Di’s one take concern person,,abeg joor will it bring down d prize of rice
Wat is ur business hissss
Chai nija ehn…every body b lyke yaba hw e take concern us,yaba dis yaba dat bt dey are stil readin n commentin…comot ur eye if u no wan c am biko
Wetin ds babe really want sef? 4th baby mama?
Yabaleft so?