A 2015 NYSC batch b corps member Ahungwa Isaac Sekav, has announced that he will be embarking on a patriotic tour from Ibadan to Makurdi on bicycle.
Mr Ahungwa Isaac Sekav will be passing out tomorrow 4th of Novemeber 2016, and intends to begin his tour on Saturday the 5th of November 2016
Already, the tour has gotten the endorsement of Radio Nigeria zonal headquarters Ibadan for publicity.
More details shortly.
Source: Mr Ahungwa Isaac Sekav
Suit your self
Journey mercy. Bon voyage. Wa gunle ago
Am using legedize Benz from Ogun to Kaduna
Now Your Suffer Continues… safe journey
#joblessness
congrats for your graduation though…. at least you better pass person way trek to abuja for no season for oga presido
Hmmmmmmmm this guy self,
great makurdian remember say no be only Waka come? easy on!
Safe journey
Death don der call am mk una call am oooh
GOD forbid
Hope he will know road to makurdi
Dis boy dey find space for guiness book of records o!Abey make im go fine better thing do wit im time,im brain still dey hot.Not to ride bicycle from lbadan go kaduna.go do wetin sef?No try am o!.
U don start……
Hun O Fe Ba Iku Flex
Madness, sign of problems ahead of him
After all d stress u went through in d period of ur one year service u want to waste ur parents efforts by killing urself abi?
Nysc no dey passout for friday na, y u dey cookup stories
calm down… batch B strm2 dey POP tomoro
2015 Batch B stream 2 is winding up tomorrow 4th Nov.
Change…everything now works with change…batch B stream two 2015 did their pop today nov 4..while we batch B stream one did our own oct 6
Hav heard
Well when there is no job as promised u need to create one…at least if he makes it media go mke am star…becarful sha cos daggars go dey wait for u
we wan popularity and recognition for world book of records.
Byebye
No problems but beware of Dangote trucks U hear
Well I pray nothing happens to you. Time for u to go home and see ur papa and mama to thank them.. now na to ride bike you want, no wahala go well oooo…
Chairman abeg you don graduate oo so no go die for nothing oo and the road is bad ooo so think about it cos is not worth it.
Well done bro
No b him mate d trek, death d cal am.
4 wetin naw?… Did anybody give him punishment?
Congrats,but pass through Apian way.
And so ?
As part of what…???
U are free to kill yourself
Lie
Why not donkey?Congrats.
Nor be only dat he go still use bicycle travel to Libya
Safe journey!.
No go kill yourself… For nothing… Call me make I send you money for flight.
If e refused… I beg make una catch am….carry go pyhc……hospital
I pray u don’t meet book haram on ur way
Safe trip
typing
Na e village people de call…
I whish him safe trip
Pass out ke??? No wish d boy bad abeg. He graduates, not pass out!
Lol…my dear is passing out! He has graduated since b4 serving. He’s passing out from one yr service!
So,make we run enter bush?
Me sef don do am b4!
For Dis APC government,no food no water, pure water is ten naire now, Humm well RIP in advance,
C lies
Congratulations!
Won’t u go home and eat better food?
U better tell him that the witches in his village are planning softwork! U better pack that bicycle inside ghana must go and gently move to the park!
Lol
Physical bicycle abi which one cause me nor trust Nigerians again oo
I guess the harmattan is serious now in Ibadan.. And you know it comes with plenty mental case being reawaken. The Z.I should please chain the guy and send him through Peace mass transit back oo..
Sekau…..u mean this thing , and Sir Kenny no follow dis guy talk ….#Lol
Make I call am give am last respect abeg …#Lol
My broda u go fit
Good for him
Hmmm hope he won’t pass out on the road sha….
This one nah professional lie
Indeed may be he doen’t like his life on the high way his village people have remembered him.
Safe journey o
Who e concern…
Go in peace
Yes now cus na bicycle fee they gave us nd na wetin dey call ham not moto. lolzzz.
I wish him good luck
The guy na sharp guy, he want to get a job from the governor
Dem no pay you alloweee?
He better respects himself and board a bus to were ever he is going.before one careless trailer will blow him off the road and his family will start mourning him.
No kill yourself
When you get to Lafia stop over for a drink.
I can see he also want to pass out from this world
After d whole one year..u r goin bak to ur village wit bicycle….oga o
Bros..no go waste ur life for road ooo..so after so many years in school u just wont bicycle to kill u abi? If na ur village people the call u e no go work..for dis our bad road way moto Neva see road pass na bicycle u 1 use pass..
Now you suffer continue(NYSC)
Mk him safe joni
Kilo wah kanmi… Shoro niyen
I pray for your journey mercies in JESUS name
Hope not ur village witch at work?…may God save u!
Be careful
Which him luck…. not his fault anyway……is everywhere. ….recession
na beta thing na
This risk, at this time is absolutely unnecessary. There are kidnappers on your route. If you do not value your life, think about your parents.
Stupid post who Care’s about u
OK oooo, save joni
Save dah energy to luk 4 job!
He should thiink twice before embarking on this risky journey. As has been said, he should put his parents into consideration all their efforts on him
Him wan enter guiness record book
Bravo
You for trek as usual, as your brother trek and trek himself to recession
consider ur parent ooooo