Meet Paris Hilton’s new addition to her pooch family – and it’s the cutest, smallest thing that’s ever existed. Paris introduced this tiny little black-and-brown teacup Chihuahua to the world on Instagram yesterday.
Paris reportedly spent $8,000 (approx. N3.2m) on the new puppy.
Not only Auchi poly self
Uniben,unilag,uniport,lasu,futo,futminna all of them
#toomuchmoney
lmao!
Hmmm 3million? This tin wey resemble calabar rat.. make i catch dis kind dog near my pot, na 4 ontop transformer i go keep am..mtcheeeewww
u get mouth
No be small ugly, i never see this type b4
And some full grown humans in Nigeria are not worth 100k self …. Girl you are heartless …
3 million naira abi is it not I’m dollar she paid. Nigerians, una poverty n recession just dey enter una brain. Mind u, she bought that dog the normal amount she would have bought it for every dog lovers..y changing the amount to naija currency exchange just to make it look too expensive. Pls this isn’t news. 3 million divided by dollar rate (460/455) equals what?
Some Nigerians r sumfin else. They’ll just convert their dollar to our currency n it wud make one huge amount n they’ll start shouting.
Even tho she actually spent 3million dollar on the dog its no man business, evryone n her problem for crying out loud!
Issalie Power Christabel they wee be pricing you low
Why would someone buy this dog that looks like bushrat with big okpolo eye for 3m, na wa for oyibocious girls ooo
Hahahaha, I no fit laugh
Emeka Okoye jus negodu
I want to leave dis planet!
Hahahaha…. She is really sick, maybe typhoid
lily,,call your fiance jare sharperly
Make i know na,or maybe de dog sef fit be my chief security officer…
Lmai!
this thing? ?hisses and walks away
Guess d dog fit do home chores like, laundry, washing of dishes, cooking..and many more if yes no wahala buh if no den no comment na her money oo make she spend am as she like after all if she die tomorrow d money no go follow her case close…
3 what? Come to my area u go see #700 dog wey fresh pass this
Money miss road
I no blame her at all….no bi her fault sha
Or maybe sef,if de dog go fit de thief money like our politicians,i go like buy am for 5m sef…
If it wia in Africa na generational curse for follow u.
D dog no go even belly full 1 calabar infant.
Looked more like a rat. Can’t imagine myself spending money to buy a rat!
C d eye of d dog self, lyk say e dey suffer frm malnutrition.
Funny girl
Na naija she dey stay now? … Just curious sinx she’s buying d puppy in naira… Damn! Wat an ugly face dog
See d ugly lookin tin she bought for 3million abeg
Hahhahaha lol u funny sist
Madness
Wait a minute! …. Is dis a dog or a Bat?
I smell lies, nor 4get dat level oh
hahaha! u not serious oloye baba
I nor wan do basket mouth ni o
Is this woman normal ?