LMAO! Nigerian men have nor marry her finish, you just wanna come out of the blues and take one of the most eligible spinsters in the country… Hehe… This guy’s cojones must be really huge!
Mike Khailelu Jabateh, a Liberian guy is drunk in love with the President’s stunning daughter, Zahra, and has even promised to divorce his fairly beautiful wife in order to fulfill his dreams of marrying Zahra.
The dude had earlier shared that he didn’t need to travel to America to be happy. Happiness lies in Zahra Buhari’s arms, he says.
LMAO!hope he knows she’s President pikin not anyhow man pikin???!!!Mr man manage your wife o,before u go make life time mistake!
Go ahead
Amen
Oshogbo should be ashamed of themselves,their weed have lose possession to Liberians……. . ….The man smoked unripe own
Ok
The thunder that will fire u is doing IT with sango .mumu oloshi
Lol
Na craze dey worry am
Lol
????????
Jealousy
Wetin be your own, na u won marry her
IT? Hhhhhhhhhhh
Lol..olorun o..chai!
Nawa ooo this guy need help
Na hustling things… May your wish come to pass.after all our ladies are also praying seriously for bed of roses(already made)
Who no like better thing
Day Dreamer keep on dieing in illusions and imagination
Despite Ebola???
We don’t need Ebola in Naija again ooooo………….
All we need is gay marriage.
I just dae wait for d day wen ur guy go nyash u and u go die on the spot idiot boy!
Attention seeker
thumbs up keep it going your hardwork for the past 2weeks on yaba will soon pay off,i see you making the headline already. #WE_HAVE_NOTICED_YOU
Oloshi
Olori buruku somebody.
Notice me or I die…
@madam hadiza u very funny
I sure dis gay anus go don dey link water,abeg no die here,go die for front.shior oloru
Hahahaha @ Sara Uvie the guy is annoying.
Bro,who told u that Ebola is in Liberia,pls don’t pray for that Ebola was every where,let us pray for each other not to pray for bad for others.
Nonsense
D witches in yr father’s house are pounding yam on top of yr mango head!
Where you come from this woman..???
My brother no mind d guy jare, our naija fine guys neva see gate pass enter,ebola producer won come marry buhari pikin, na ASU , garnished with pepper dem go take am do, him spirit go don wack am, push am down with palm wine, b4 e go discover say na him flesh he dey eat
I be born naija woman oh
Lol
Hahahahahahah.you don finish me here with laugh..????,but you self you go sabi the work oooh…???
Rebecca Egebesi u r so funny, I don laff fall for ground, come trowey my headtie join.
Infact fart join am, no be sin
Very funny
?
???
Laugh want made me Mado
Work herd
Fool
As ugly as u are
Zahra I reject it for u.
Hahaha, money monger. U better cherish your wife.
Lol
Chain this man and check him into the nearest psychiatric ward before he enters market.
Them go carry you do ram
Na lie oh !!! Mumu you no see any happiness na money you see follow jo
Onuku
What is his selling point sef?his head?
Lol ……craze
Then get ready to remind single forever…. Mumu
Fool
I wish you success in your quest for a dream that won’t come to reality, heeeeeeeeeeeeeeeeeee.
Oponu olole
my dear so shall it be in Jesus name… amen oooo
Hahahaha
Wait na like so dis Zahra cheep finish every idiot wnt to settle wit her na wa ooooh
Hahah if I hear,u better wake up from ur dream,ewu kambia
Hahahaha u r very funny
Hahahaha it seems you want change in your life abi Dont worry change go come to you
Hahahajhhahaahah .
Thief he is not contended wt wat he have,even the family wants to give zahrah hand in marriage d next person is u mumu
poverty is eating your brain
My brother pls you better wakeup up from your slumber..
EWU NAMA.
Hahaha somebody tell him to wake up from his sleep oo
Madness
Hmm!
Eyaaaaaa wen did his madness start?
Stupidity
Funny enough!
Stupid fool so you think she would look at ur ugly face wen alot of famous guys are out dey she can pick one from you want to win jackpot lol you no go even smell 5 naira from her self, Dan you to appreciate your beautiful wife who stood by you in difficult moments you should apologize to her pls.. And stop dreaming d impossible…
Marrying two is allowed in der dictionary so don’t blame d man
Ewu hausa!
Make u come finish d remaining money d papa leave for us. D thunder wey go fire u still dey eat akpu nd onugbu soup
Hahahaha hahahaha u r very funny
Hian!
That moment ur wife to be divorced wakes u up from a dream at the point buhari was abt to shake ur hand for loving her daughter..
Foolish man, you want to leave ur wife bcus of buhari daughter. Then don finsh ur job only for them to deliver it. Pooooo is the next you go hear. Nitwit.
YOU DE VEX O
Lolz
Tell am well well
Becos him brain don wako
happy divorcing
Hmmmmm
Lol patient of yabaleft ,hahahah
Madness
He had a dream ni an ugly and poverty riding human being like u
Mad fellow
Oga u r finished
Mr Man not all that is glitter is gold, the buhari family is full of problems, they have now brought to Nigerians there home problem
Buhaha, I had to laugh out loud in public cos of you.
We go see am oooo
?
He he! Popular artist to zahra, governor to zahra and now its married man huh? Wetin dey dat babe body wey no dey for every woman body? I pity u guys ooo bcos u no want girl bcos of love anymore but charisma
Go ahead
This Is Total Madness How Can You ???? Hhhhhheeeee ! ! !
Eyaah… He is thinking big naw,it’s not bad.
Blessing i lyk ur type
Thanks.
HahahHahaha i no fit laff ooo.. Thunder wey dey do IT..
Hahahahakikikikii
Happy dreaming….Lol
Even look at his noise ,like that of a big pig ,which woman even agree to marry him ehhhh ,abeg sister give him divorce fast ,rubbish
stupidity in the highest order
Better give him Ebola medicine may he is sick
You are a day dreamer, pls wake up, Nonsense
My grandmum ‘lived 132years’ do you know why? Because she’s mind her business,,,,,,,
If that’s ur dream bro keep chasing till u grow white hair for ur blokos
These man is very stupid
Madness fr brother eeeee
Good luck with your quest
You are gone and gone forever…
To be sincere buhari zahra is beautiful ,but not to that extend,bro if you want ,you can make her your second wife.
Lol poor dreamer….
U don d bad
Lols, C him face like watin I no sabi.
Na craze dey all these Nigeria bloggers head these days.
Animal
c as d man ugly sef. impossible wakeup dreamer
I laugh in German… Oniranu
Infat this man is sick, I don’t even know what to say laugh won kill me
Its still part of the hustling. Don’t give up, bro. Keep believing it will come to pass in your dream and if it mistakenly happened, I don’t think you can survive Fulani koboko…
Hahaha
God bless you
Hahahahahaha
Lwkm
hahahahaha, nasoooo, him go hear am hard!!!
Lols….you made my day
abeg remind am, en don forget….
Lol… Waoooo!!! Like serious? I appreciate everybody for the likes, you made me feel like a king.. I love you all… Happy birthday for those celebrating and happy independence day if you still believe in Nigeria..
That’s myopic reasoning.
More like, her daddy lies in her arms.
Wild goose chase.
Thief
Hahahahahahah with dis dry face ok oo
See as u ugly self…. Go get your self something doing jor. Gerahhhhh of here mehn.
Tai 4get DAT tin
Dhat s mad
May God Help U Because Na Die He They Fine But He Will See It Living D One U Know Going For D One U Didn’t Know Hmmmm God Help U
Hahahaha
Na So He Mad
kirikiri just dey hungry u. well, gudluck
bros na dream u dey dream o even sef naija guys still dey try deir luck u wan hijack d babe
Hahahahahahahahahahahaa! you really get target sha, continue ooo
Fulani people…. ugly shit
Onyiara
capital mumu
Aaron Derioteidou
David Biribina
Eddie Edwards
Juliet Julie
Zahra dey reign this week oh
Wetin dey her face wey dey make her reign?
If you ask me who I go ask??? Na find girl Na.
fine girl? Who e epp? Fine boy dey yankari game reserve
Lol
I blame her?
Juliet Julie beef???
Beef kee? Say who die?
President daura lol
Nonsense set of people
Lol calm down
No wahala let em come nd join us here, but if Zahra sugar daddy catch em nobody go tell am to return
She’s feeling important
Baba go wait die
U guys should stop discouraging him, we are in an era of change that’s y he needs to change his wife
Yes
Na so when a u changing your own?
Sister Nkechi Amaka Nkechi thou I don’t seems to understand ur comment, but it’s his choice if he wants to upgrade to buhari’s daughter… don’t take it personal #lol
Funny posy
Amen for you
Ogwu azu mtcheww
Leave him, he doesn’t know that he’s enjoying. When change hit him, he will think twice. This type of dream, you no even need to wake up.
Fool, if im papa no bi president u 4 know her
Idiot u
Gold digger.
Lolz,can’t stop laughing, mum
Mumu
I wish you success men of nowdays just litsen to yourself nyenyenye
Ogbeni I will advice you stay with your wife o,you know you are already hungry looking,there is no food o, its recession you will eat till you die.
See his face self. Na gate man they go turn u into . Beta wake up from ur dream
U think that she will bring her daddy’s money for u
REALLY
Witches wey dey ur village dey use ur picture do footmat I swear
Ys change is coming
Aww,how romantic,nothing is impossible o
Yes since her father doesn’t want her to marry the governor, but wait oh eh be like say these man De dream
Yeye dey smell
I hp this man is Drming.
I think this liberian guy is desperate of fame ,we are not famous but we live well underground ,
Awe hun ti siun gidi o. Hinteytey muso
He’s gone made he must be taken into custody
See his coconut head, the wife even try
Mtchweee
The kin slap wey I go slap you nw, you no go understand am!
Kip Dreamin Man, When U Wake Up For Ur Dream, U Go Cum Bct To Ur Senses
come, naira abi na Zahra,if u mary d man, stay there o, no carry Ebola come Nigeria.
Is u that have Ebola
Mumu da worry u
Mad Man
Guy hope say devil nva use you do fried beans???????
For his dream? Anyway, is good to have a good dream, just that not all dreams come to reality.
Mumurism
Fool!
You see the problem of taking excess expired weed??
Which kin juju go help u
Haha onye oshi lolz
SIMPLY OOOOOOLLEEEEEE.
Foolishness In the highest order
Idioticity in the highest order
Notin do u Bross, even ayisat will also like to be ur wife ooo so not only Zaria ok lazy fool, na ur type den dey respect for aso rock? Zaria nor zaria nii
When he marriage the first woman what did he think is here no happiness before? That because of money oga you try oh
That is Change for u say baba zahra mugu 1
Chai.. Dere us God…. My guy u be fool… I mean BIG FOOL ….chair…. Buhari daughter…. Na for ur grave u wan marry am
You are man Mr man!
Angeline Michael
Idiot
just imagine this yeye Liberian man that is just vowing to drop his for for Zahra, some of us already in court for divorce because of same Zahra, infact, we are simultaneously seeking define interventions currently in synagogue of all nation in order to get Sai Babas favour for his daughter-dance that is not enough for Nigerians, a Liberians wasting his time to dance-nonsense.
Abi hapinex lies in d money u re abt looting…hustler
U don’t need to divorce your wife to marry her just convert to Islam if you are not one it is allowed to marry as many wife u can care for keep dreaming high
Jux day dreaming
Fool keep Dreaming
Storyline
Sweet dreams dude
Gud News
Frustrated man
You are very sick
Your happiness lies in her father’s wealth,you want office in Naija ole!!!
Lazy man
IRU E NAA LON WA. MUMU
Remind him it ends2019
Rain never fall you dey troway water wey you get for house…mumu.
And sadness lies in his armssee his ugly black face
Go dig ur grave in advance, if u wan die, mumu no go marry ur wife, ewu Liberia.
HopeFully Your Hope Will Get You There…?
Ugly black monkey allusinating ohh
For ya dream…Mu2
Symptom of #fever
Lazy man
END TIME AMBITION
He just wants to hustle
Haha he should keep on dreaming yeye man
Its also part of change
dream on man, Liberia is 1 of the poorest countries in the world, so why not dream big? i must confess i like ur courage… but if i may ask, where you want see am marry? adamu..
For your mine
Corruption no. 2
I dont understand ppl again o. Where from this one too?
See his head
Please check his body temperature and I recommend malaria and widal test.
Wen der is life der is hope, dreaming is allowed
The heart attack you are preparing for yourself will come inform of doctor’s prescription: one attack in d morning, one in d afternoon, one in d night.
lol YABALEFTONLINE.COM. you don kill me ooo you say wetin abeg tell that man that we are wetin for him na grave we go sendam go idiot you think say ZARAH buhari no good for me divorc your wife come here and see wetin we go do you…………ichere n’a obu soso gi ka iheoma na asouso
Ur brain is giving u negative response…man u dey craze… Ur medulla is malfunctioning
Chai. Dis man mumu oh.
Dream on
Hum
https://my.notjustok.com/track/134916/dgenius—to-the-moon-and-back
http://en.file-upload.net/download-11976453/DGenius_-_ToTheMoonAndBack.mp3.html
You all have to download this jam and feel the Wave in it!!!
Feel the freestyle from DGENIUS – “To The Moon And Back”. Produced by Anexzamani.
Ff @iam_dgenius @anexzamani
GoodMusic!!!
Kindly download and Rebroadcast.
#Thanks.
Liberian ppl need serious liberation… Guy stp d fantasies nd wake up to reality
You still dey dream abi? Keep dreaming. The thunder wey go fire u, still dey do press up.
If I hear
There is knw need to divorce ur wife yung man polygamy system is allow
Dis Man dey make me laugh, see as he look like person wey no dey eat food.
More like happiness lies in money
Only Zahra
Abeg do it fast… 2019 is around d corner…. Idiot
H
What is this crazy feelings about zarha self,that u know this secret about fulani-hausa girls with pointing nose.you run from her beauty indeed but let her approach 32 and her face starts wrinkle like Willie_Willie gran ma,I prefer black auchi girl to her
Big dream.
As na change we dey nah, the man sef wan change wife too from the change family. Foolish Thoughts. #SMH
https://soundcloud.com/user-962613187/mode-real-respeck-on-my-name #respekonmynamecompetition the king of the south and the lyrical kingkong kill this #fire
Yaba ,,,una don come again with another rubbish
Hahahaha, the guy get big dreams oo… But sorry, this dream of yours cannot come true… Hahahaha.. What a jerk
SEE HIM FACE, U DE CRASE,NO GO FINE LIBERIA BABES MARRY OR BETTER STILL REMAIN WITH your wife,see as you woglly,u de f
Plan to marry cutie,madness.
After dat old mallam now is a Liberian man again ok now
Good GUY
He must have smoked a bowl of grade 1 weed
Adulterous man
That man is a Devil
That seat is just 4years tenure.. that seat no be permanent seat oo…
After 4years.. the stolen money ll start reducing/vanishing n Ur Love/Lust go Run away and ur eyes go clear wella…
Even Royalty Seat is Very much Permanent than dat Presidential seat…
Zahra phase ll pass n ur eye go clear…
*Zahra, u no hold..
*Ur Real Wife, u no hold…
*Happiness, u no hold…
*Peace, u no hold…
*Love, U no hold…
*Even Money wey carry u go, U no hold
Dream never come through
Good idea
OVOKO ….. ok na try am
All duh best for you ooo
Idiot, you don eat Zahra Buhari vegetable, you’ll later wash her paint @ last
E go old b dat
I wish you success for a dream that will not come tru
Know who not gonna get any pussy when they go home…..lol
That can only happen In your dreams, so keep dreaming..see your head like obilakabi.
Joker
OK,OYO IS YR NAME.
Let someone close to him wake him up from that dream pls
Obofte… Who told you that she will marry you…. Idiot
He is a gold diga
He’s R. I. p
Ewo
Thief u are looking for Nigeria money, pls dont come and spread ebola here! GOD IS WITH US
So buharis daughter is now a second wife value
I hope it’s nt dis old man am seeing here that wants to marry?
Yaba, with ur fake news
crazy man
See ur mumu face
Is he mad
Why be say na only old and ugly men dey come this girl?
Nah This Man we suppose to dey call Recession
His gone mad
You’re on a long thing bro
The worst MUMU of the decade
Rip
Journey mercy bro. I wish am you
Oyanara
only nigerian voted an illiterate an are expecting him to perform lyk barrack Obama…i don’t blame him cos dats wat illiteracy can cause#if u can’t tink wit ur brain den u got to blame others for ur downfal#dats wat dis old man is doin#notin gud will ever come out of dis APC wat we need is prayers to survive dis four years of hardship an ask God to choose dat moses dat will take us to d promised land cos is definitely not Our so cal BUHARI
D happiness u saw on her doesn’t reach inside her heart,dey pretend dat Dey ar innocent while dey ar hypocrisy….again dnt use bcox her father is a president dat u wil marry her jst fr Ur name to b known on earth, u ar trying to put fire in Ur house nd in Ur family concentrate wit d beautiful wife God has given u.
WAKA
Going somewhere searching for stones when yhu got diamond ur wife is ur diamond ma guy don’t divorce her in search of stones
If wishes were horses beggars will fly
We ar in recession call back letter,says buhari
Abeg try your luck Jare you might be lucky… Hahaaaaha
World of wonders.
His crazy in a crazy way
so she wants to marry her grand father……
Na chronic malaria dey worry the guy.
He will not fit
Hmmm
Dats #FAITH
Who dash monkey banana
Obo ko kari araaye ara orun nna oko
Who you help ???
Idiot even if you disown your mother you can’t get close to her
hmm. is he going to marry her because she is persedent daughter
Radarada…..
Abeg make i hear word
ode!
Hahahaha OK nah
Sorry is your name….lol
lie lie
Na stupidity de do u
Copy, cut and paste, thank God u said Happiness lies in Zarah which means its not True, had it been u said his Happiness is found in Zarah may be it is true.. Who dash monkey Banana even the one in d garden is not his, somebody say Amen!
Next patient pls
LMAO. U dey vex oo
😀
Marry ɓoth of them if u are a man stop wasting time why ɗiɗ u marry her for the first place hahah ɗo it ok go on
See as he dey like the product of the other room.. Mumu man
Give him another pack of Wiz Khalifa weed to fantasise himself falling in her arms.
HE WANTS TO HARVEST WHERE HE DID NOT CULTIVATE
Some men just lack wisdom
after all your wife has been through with yhu,instead of you to be prayinq for God to bless you so her efforts would be appreciated,you are crushinq on another lady…
Maybe this is the reason God refused to bless cos he knows once the money shows up…you’ll be chasing Kim k,nicki minaj and top models..
Learn to appreciate ur wife today
and make her the best for ur children then watch how God will open doors for you.
na to pour am water mak e wake
Guy yhu sure say water qo wake this man?
100 degree celsius go wak am
One full comunity soppose gather am beat oh
Lol yhu self no qet Joy for am
beat ke…. na to stone am wake
You said it all ,,,,
I no fit laugh jor! Someone needs to wake him from his sleep
Rachael……we want to set up a commitee for that
Lol and you will be the leader
No ohh mr Anie Edet is our comitee chairman
Lol no problem naw… When you people are ready lemme know
Lol…ok ma
09029373049
In ur next generation…Lol
Thats good
Abeg give this man him afternoon drugs make he drink. Day dreaming
Recession dn affect this man, he wan use marriaqe cover.. What is the perfect way to qet a juicy appoitment in the Presidency ? Marriaqe.. Marriaqe duz maqics .. So, Zahra Buhari you’re next , I must marry you.. Infact I feel the softness of Heaven in your arms..
Wetin u dey talk recession son affect am ! The man no be Nigeria na Kenya. Ugly monkey one.
He wants a shortcut to send away poverty
This man self, she must be given u spiritual konji..
Mtchew
Mu square
Old news
This is the hand work of “lagimo” unfinish’d deliverance in the man’s life
Yabaleft yabaleft tiri gowsa for una
That is so bad how can u do suh a horrible thin like after all this years u hv want with her and now u jst want to live her just for the daughter of a so-called president God is watching u just becos of money i shoulder
08061339371
Were alasø
Where is his wife???… deal wid him pls!
#YeyeDeySmell
Hello Ara
Lolxx ds Joshua z funny o…Ara ansa na
Josh hw r u?
I’m fine Ara,how is everything going with u?
Good. Tnx
Ara,you don’t want to accept my fb request or chat with me,why?
U will marry her but na for dream idoit
Kikikiki na the money oo…ok na
Wat is Zahra havin dat ur wife is nt havin?
Clap for him
Abegi no mind this psycho!
Rubbish
Make Zahra respond first make we no wetin we go talk
So Buhari will soon give u the other room shaa, oh this buhari’s change has no respect…
pls were is the video of the cucumber lady?
pls were is the video of the cucumber lady?
Employ marketers so dat dey will b bringing news for u,u are in shot of news
Hhhhhhhhhh nothing we no go cee
Idiot…Nah ur type them dey talk?
Rubbish.
Better stay with ur wife nothing special & don’t b deceived
Ode
Useless man
Shey Zhara buhari is a whore ni or she no know say he be married man
mumu man u re digging ur grave.. #RIP# in advance
Mental problem
Keep dreaming mr
Hunger
lol…young man ur brain has expired.. kneel down lemme pray for you..
u nid sense nt brain
Hmmm.
Death don dey hungry u either u die by ur wife hand or buhari hand……lolzx
U r realy a folish man ooo wat u r sayin can’t be eazy
He shud also get ready to sell.his community.. Buh wait self,e b like say na just people like Buhari dey want marry em daughters… #Just_wonderin_no offense
Ole thief golddigger
U fit take 1500 strokes of cain?
Stupid talk
Idiot go ahead and do it
He thinks in his fish brain that she will be president daughter forever.hahahaha.
Everyone can dream
E go fit them ooo…but oga no need to divorce your wife..you can marry her as the second one and I’m sure oga at the top would be pleased to have an in-law soonest….just saying
MUMU OSHI
Lol…..dis man is a joke