Just days after the singer was spotted with a mystery girl, OBO has come out to say that he is currently single and he does not have time for any relationship.
During an interview with BeatFM on Friday, the “how long” crooner blamed his busy schedule for the reason he has no time for relationship.
He is quoted as saying:
“I don’t have a girlfriend. “Right now, I’m all over the place, I don’t think am ready for a relationship. “I don’t know where I will be in 10 years, but I know I’ll be chilling,” he quipped.
Yeah its because he’s had all women so wats th point…
Hunhun single +1 pikin
after saying dis rubbish Nigerian girls will still want to gv him sex knowing very well dat he won’t date dem. nawa.ooo dis life. I trust my girlfriend for that. if u like be OBAMA son she dnt have ur time. I wish all Nigerian ladies are like my gf Davido go suffer for dis talk wey him yan so
Who ur girl EPP
Hmmmmmm never u trust anyone!! Even ur self , anything can happen tomorrow
I see the level of trust u have for ur girlfriend…but careful tho looks can be deceiving @ the end of the day WOMEN will always be WOMEN
Woman wrapper,na poison u go drink wen she go fuck me.
trust..trust…trust. is gud tho. but keep ur eyes on her o.
Can you give me your girlfriend’s contact let me give a try?
Hu be ur girl wey u no let me hear word
Ur girl wey be say i fuck yesterday , i pity u
Make una free d guy he is proud of his galfriend becos she does’nt mess around my brother keep it up.
But finally who she epp
lolz jes passing by
Ah ah . Y’all hating . Chris preach nigga
rubbish i bet u if she see O.B.O she go beg 2 suck him dick
Forget dat one my dear haha once she see O.B.O. na she go beg for sex….
U de deceive urslf if u think se u trust ur gel to dt level. Let one real player test ur girl, she go dump u fast fast.
Lol,,,laugh wan kill me here,,,,kikikikiki
Mummy child,that is how they sound,greet ur mummy for me
Poor reasoning.
Lolz…you reason like a little boy of 20yrs…smh
So you telling the court that your Girlfriend is the best mumu……
Hmm guy I was once like u oh, doh I will still trust BT not 100% after wetin my ex do me chai, I never recover. This one na holy holy ghel o
My brother no mind them NA jealous dey worry them u are proud of what u Ave keep it up Jare.
Nice dude
Big boy
How dat one take affect exchange rate?
Hmmm single , enjoy it y it last. I just pity all d young girls whose lives u single out 2 b heartbroken bcos dey will all b carried away by ur singleness & there by miss their own men.
But you sleep with ladies or they sleep with you,which one.???
Please David continue being single oooo…. Cos I know want say nah you go marry my future wife.. Maybe when am married you can now Start with dating
Hmmm njoy ur self oo buh always use condom is not all about baby mama HIV is real…
Condom is nt 100% safe… Abstinence is d key..
Dating is distraction!!!
Subtitute love for a better thing
.
.
Do you agree with me?
go look Bush you way you com dey date i go smash your coco nut head
Nelson..i dnt even understand what you talking bout
My guy carry go , i love the speech , me and u nah same mind we get , woman wahala too much ,
What about your South African Bae?
Na woman go kill you dis boy. See this pelvic Hunter oo
hmmmm that your baby mamá don sufer I wonder way some girls cant close their legs for the right Man to open it girls why do you alow a wrong Man to open your legs
dat ur kenya babe nko. u ditch her?
Davido , dont let me hate u ooo, cus u dey fuck up naw
Lol. Dats how we roll. Gbagam
davido na ashewo,or tell me who go marry wife withdaw dating so i want to told our naija girl shol.. Not worry God will give dem good boyfriend bt no be davido
But you has time 4 Runs babes…Nonsense nd ingredients
Fuck love, baby mama things all the way
ahahah funny if i hear you Davido you are just a flitter leave this stories for the God’s joor
Hummmmmm were is ur Baba mama
Fuck hater, this guy Davido said he doesnt want to date ,did he said anthing else inside it again, Y are you guy saying a different thing from what he said. Even if is what you thing but is not what he thinks. So let my real African best be.
Buh u can use ladies rite?
But I think he has one babymama like that..
With baby mama? You for say you be virgin na
dnt u get the English single dats his current relationship status nobody is talkin about virgin or baby mama understand wat dy say before u talk
Are you afraid of becoming a dad again? And this time around only God knows who will be the next baby mama that’s y you are scared of dating that is to say u are not man enough
Na ur sister bi DAT?
But u hv the time to hv a baby mama. Pls think bf u talk. Hmmmmm
It’s ur life live it d way u want it
If i hear dat thing again from ur mouth davido i wil slap u hard 2ru dis facebook page. see he-goat oooo, we don see ur type since wey adam and eve dey naked abeg let us hear word ooo. thank u.
Yh i cn see single indeed
Are you sure…….
Single? after 1. Baby daddy
good nice one david
Single with children
Alright …now i know that your baby mama ..is your sister …Mr Virgin.
Why.
Yeye life Style
as day de break, man de old ohh so enjoy bt dnt gorget d tik tok of d clock.
as day de break, man de old ohh so enjoy bt dnt gorget d tik tok of d clock.