Kim Kardashian, 35, has sensationally revealed she snapped up to 6,000 selfies while vacationing in Mexico for just four days in August.
Mrs West explained how she managed such a feat on her sister Kendall Jenner’s app on Wednesday.
Kim stayed in her pal Joe Francis’ Punta Mita mansion with her daughter, North, 3, and son, Saint, 9 months, and shot several types of selfies.
During the takeover of her sister’s app she also revealed that her and daughter North drank 10 watermelon smoothies in Punta Mita, and that she spent several hours on the beach with baby Saint.
You people are mad
she is telling fat lies
Sfefy uctyd udtb
U pipu are serious liers
How e take increase the size of gala?
How does it reduce the price of rice…? YabaLeft you people are jobless and confuse #RubbishPost
You take 6,000 in 4 days and you dey talk, me i take 15,000 thousand selfies everyday. Rubbish, you think say nah only you sabi lie.
Lolz…. Certified liar na in she be
Lol
If she take one million photo wetin come hapun…who photo epp?
Just passing with my popcorn
Lols
Who dah one epp sef…..#n’importequoi
Who u help
And so!!
6000 selfies,5990 are nude selfies and 10 is selfie of her butt!Ledies and gentlemen,I give it to you Bitch Kim Kardarshian
Lol
So watin cm happen abi E reduce price rice for naija!
May God have mercy on her soul and help her do something meaningful with her life.
Amen o
I beg hope say na wth 6000 clothes oo or just wth 100 cus me don take 10000 pic wth 10000 clothes fool park well
Who she epp?
Continue to lie, issokay
She dey kolo o
6000selfies!nawa oo
And so?
Wow!!!
Ur fone go explode o..yeye news
Who she epp
How Gig and Ram does her phone
She obviously obsessed with herself, RUBBBISH!
How does that concern me….. Next story pls …. I mean something that will affect my life so nicely not all this rubbish you keep posting
This girl useless to kids
Pls clap for her #nonesense
Na wa oh wetin concern baboon tree with sugar cane tree see me see local trouble #yabaleftonline if una no get work make una go farm na shu wetin concern una with that omotogbe that omotogbe don baff o una don baff? Rubbish yan abeg make una park well. If una no get better yan make una go pem una Matta for other side
Lie
Abeg who cook rice???
So?
Linda ikeji still dey learn