A woman who had been reportedly terrorizing some Kaduna neighborhoods and have successfully stole over 30 goats from a single street, have finally been arrested by security operatives.
The identity of the woman is not ascertained as at the time of filing this report.
Jesus!
allow him to go there is hunger in the country please.
30 goats! in one single street…Then I guess that’s her Calling…
I witnessed this on Friday she was seriously dealt with.
Really?
Yes I was driving along that road when I stopped to see what was happening.
She is a committed born again Muslim now see her with Muslim raincoat.
No be small raincoat my fear
Itz Not RainCoat Itz A Hijab And A Way Of Dressing Cunt
She desecrated our hijab. Lol
Then make a scapegoat of her.
may be goat wey de d street too much she wan reduceam, abeg mek una live dat girl tins dey hard
don’t blame her…its hunger caused by our clueless presido
To stop her from stealing goat, kill the goat prepare it very well and give it to her to eat morning, afternoon and night only as her food by the time she sees goat anywhere she must borrow legs run far away.
Hardship
Please stop supporting evil, by saying it hardship… everybody is facing hardship, a thife must thife even without the hardship, God for give you but repent and amend your way,for a girl to steal is a very bad habit because you have nothing to tell your children… The name is forever
She get hotel?
Hmmm ! 30 goats in one street nd na woman, that is to say if na man e go thief 60 goats….hahahaha.
And make una fear all this women with hijab abeg na change we dey oo
Had It Been Na Christian Now Una Go Start By Saying Fake News…
Or YabaLeftOnline.com And Their Fake News..
But Now that Is A Muslim Is Not A Fake News….
Why Are You People Like Dix?
My problem wit dis pple dey always claim to b innocent bt dey r nt
Action in progress
This suppose to be blasphemy now,stealing with hijab? Na wah ooo.
So?
change begins with her by upgrading the numbers to 30
Of all tin to disgrace urself wit na goat
Nawa o
O baby Wetin na a whole nwanyioma like u go thief meeeeeeeeh for village
Ole with hijab, nonsense, if na Christian nw dem go dey talk rubbish, 30goats in a street,
Share This Message If Any Upcoming Artists On Your Friends List…. What Are You Waitin For,Or Are You Still Doubting Us….?When We Are Done With You,RECORD LABEL Would Surely Locate You..Becos The Same RECORD LABEL Like Beta Song Wey Go Move Market well well..
#Producers# working out #Good Music# for you to Stardom are Rear…
#Come Let’s Make You a #Super Star# With Promo starting with new #Dimension#…..Come enjoy the wonderful offer,you record 2songs and get 1song free @ Hitz Doctor
Entertainment recording studio…address to the
studio if you want to get to Us..@No 9 coate street
oyingbo yaba lagos state…only for hitz songs makers…08168054108..BE THE NEXT NAIJA CELEBRITY TO SHINE…
That is another business introduced under change! Ijab or not, the woman using big Ijab for covering up to hide every goat theft under. Every day for thief, one day for owner.
IGWEEEE!!! I fo for yo.
Hahahaha, abeg an wetin she dey do with d goat them? Abi d goat dey make her rich or she dey save d goat for when Buhari leave seat so she go sell then build house.hahahaha make una fear this kind Muslim plp
But Y Are Yhu Christians Like Dix????
Had It Been Itz A Christian Now You Will Start Saying Fake News…..
Hmm Yabaleftonline And Their Fake News Why????
Just Give Me 1 Reason
@Odenegha
Hahahahaha, my dear pls this news is not fake oo
i talk am say dis dia MASQUERADE DRESS no go allow person see weyin dem de hide inside.
Itz A Way Of Dressing Not Masquerade Dressing Butthole
Butthole??? ur Butt hav a hole too, likewise ur sister, any Butt without a Hole seriously needs surgry so i take it u dnt think right.
Lol
She no b bokohaRAM na she b bokoGOAT