Executive Governor of Rivers state, Nyesom Wike and his lovely wife, Suzette Eberechi Wike were photoed having a PDA while other guest laid eyes on them during the independence celebration in the state yesterday.
He’s such a hopeless romantic, isn’t he?! How lovely…
hmm
Na only dem kiss dat day? Y der own turn news ?
Abeg, help me ask them ooo!
I tire oooo!!!
That’s because they are the first couple of rivers state.
If another governor kiss dem 4 carry d news.. Abi u want mke dem com carry ur own!
Na ojoro, we go restart am. All people wey kiss DAT day must show for news or else we go protest
Lolz. People can vex sha o
Na only both of u be husband and wife in Nigeria always like kissing in public
If e really pepper u, go marry. Na legal couples. So, no judge
If mitchel n obama kiss u go like amm… Who suppose kiss publicly no b married pple, if u no like am off ur phone or data… Smh
I love this
Na d official assignment be that
I lov this. Nnuahhh”any available cute guy can grab it. Lolzz
Tnk God say na wife una talk ooo
Who cares
I love this.. All other governor’s go claim serious state matters @ least b romantic 4 all 2 see.. No b everytime romantic inside room.. Carry go gov. Wike
ABEG, NA WHERE I FIT C GALA BUY?
Smh?
Go aso rock… you go see der
Lol
N
How does dis bring us out of recession
This couple should get serious for once,
Until they go and lay down in the accident and emergency ward at the University of Port Harcourt teaching hospital before you know that they are serious abi?
Serious pple dey mortuary ooo.. 4 once make dem play b4 dem go turn dull couple….
Abi o
Lovely couple
Lovely and this is a very good example to most men keep it up ur Excellency
FINGER OF GOD FURNISHING
VENTURES (NIG) CO.
INTERIOR DECORATION
Dealers in all kinds of textile materials such as; windows and doors blinds subicuit rope, rod, curtain lace, silver pipe, Vertical blinds, Venetian blinds
Rugs & carpet PVC plastic sling and other accessories.
HEAD OFFICE: shop 3,God Time plaza,
Alana modern maket opp. Ppl b/stop
Badagry era. Okokomaiko, Lagos
Tel 08064651520
Wow!!
Sexy governor
It’s a sign of a healthy relationship. May God continue to preserve their marriage.
Ok
Wow tank god u guys say he’s wife, so is he’s wife
Wow… nice..
Criminal zone
So?
wetin concerne me wetin be my business i dey vex
Nice one.
N so
Nigerian Obama, diz is the second time am seeing diz man show love to his wife. Not too busy for his love, keep it up sir.
Love it
Hard to see