A Facebook user, Rachel Zini Ebe shared this somewhat hilarious incident about how an alleged thief, who was caught red handed, played smart by slumping and acting like he was dead.
Rachel wrote:
Thief caught this Morning at Etegwe, Yenagoa, Bayelsa State. Hand never touch am sef him dey form die.
See full photos below:
Na recession now
Lol
Sharp thief!!! But make he no try such things for some areas ooo.. Dem go beat am die wake am up again and still continue beating until the police come to your rescue
Smart thief
Guy you bi real naji jare
How una Kon take know say he der pretend
Na mumu thief him Be. instead of him to act as if he is a madness
make dem carry cutlass he go wake up buy force
LolzZ
You can’t get away with that in lasgidi….some bad guyz go confirm your dead body by cutting of your ear.. You must cry your fada
if na u Wetin u go do ? Sharp guy no be thieve … If na me I go fall like a tree
Sharp guy
He go wake by himself wen he see proper beating
If it’s in Aba, it becomes easier to burn him with tyres. He’s a crook
Lolz
I no fit laugh.. This one na high level crook
Dem to ma for pretend go hide dey observe d guy, as soon as he stand up make dem follow am with beatin until police come pick d guy
Even in death person like me go still beat u,
For my hood……dem to wake am up with tires ontop in body……if na you….you nor go wake up beg???
Alert, Alert if u want a cheap ticket or visa assistance and foreign exchange you can contact us on 08060181858
If he smells fuel and the guest for fire…ah na today ? The guy go jump up and even demand for more beating than setting him ablaze. Ole !
Why do we have thieves all over the place
Burn him!!!
Squeeze his balls please!!!!!
Sharp guy no be thief…. But you be thief
Lol, for how long will u stay like that uncle?
Haba yabaleft.com, this emeka ike nau in a movie why una dey lie like this, guyz look at that picture closely thats emeka nollywood actor in a movie
See monkey sense
Hahahahaha
Chai,, Yaba.left,,I love una news nd.ndi stories like mad,,,,even when dere is nothing to post or talk about,,,yaba must still find a way to draw attention,,,, chai is Di’s not Emeka ike ,,,,make una look well oooh
What a strateqy !!! … Niqeria qet sense o..
.
”But that moment you pretend beinq dead just to ”prank” or ”Pretend” and you unfortunately die..
Lolololololol
Wen don pour am better hot water em body go tell am whether na dead man or na live man
smart guy. u try 4 saving life. cos jungle justice day.
Let him come to Barriga in lagos where i grew up, we will beat him until he wakes up!
Hot water go wake am up
Sleep permanently o
Boil hoooottt water pure am
Wow!! This happened in Bayelsa and it’s a Legit story
Hmmm, Hot water for follow sha.
Sharp thief
Lolzzz. Even if u na nko? U knw beating wey dem for beat am.., now wey naija ppl dey para up n down.
I like ur style guy
My dear Udoka Onyemaechi I saw it ooo but just decided to waka pass lol
Make they kill am at once.
good actor…..Nollywood should sign him up
soft work for ur mind
Chaiii…Professional OLE….make them light fire for him Cassava…he go get up
Chai..well trained oo