Do you agree with this guy? He swears that he looks like Mavins Record Singer, Reekado banks and we don’t really see much resemblance here.
Do you?
Do you agree with this guy? He swears that he looks like Mavins Record Singer, Reekado banks and we don’t really see much resemblance here.
Do you?
Yes
And he does
Yes na
Yes nauu true talk I actually thought he was Reekado
Well well
Absolutely…
Guy go find work jare… Who resemblance help?
abio
Hahahahahaahhaah u wickd wi
Lwkmd…lolzzz
wetin con apun nw
Wetn haon b say u dey jelous say d guy resemble rekado hahahahahhaha my beke woo hw d guy take notice sef
mtcheeew
Na he same reekado joor. when he never hammer
He should try to be like Banks and stop thinking of resemblance
????
Yes, just that he has not started eating money
Yes looks like him
Definitely they look alike
Yes oo
Yes
Yes
Yeah.d ugliest version
Yes now
Yes he was right but resemblance can’t lead u to success. ……find a good job and u will actually succeed even more than rekardo and ppl will make u their mentor
Do u know if he’s doing well?
Actually if he’s doing well he wouldn’t have time to check if he resembles someone rather people would tell
On point bro he should be himself…not looking for his fotocopy….
Sooo??
make he swear enter bush. will dat reduce the price of rice
Dat z reekado banks wen he Neva hammer
Nawaooo… How much is a carton of indomie now
Na same him before e make am
Yes in fact twins
Yes bt he’s nt tush
What’s tush
Check my own face, I resemble phyno and olamide
Stop deceiving us jorr, u carry old picture put come dey swear give yourself
How can only u resemble phyno n olamide. When both of dem don’t even look alike. Abi u b camelon
U no know say scam is scamming the scam nowadays?? How can reekado banks bring out his old picture and swear that he resemble himself
Hmmm
I just tire for Vicky. Sumor time e go say e resemble don jasi N wizkid
Hahahahahahaha………victor i heil na u fit dem jor……
Let dem swear again n dis tym u wil tell dem what dey look like….lolz
Lwkmd azin eehhhh me sef luk lyk tiwa nd yemi….chk my own pics
Why you hating on him? He actually looks like Reekado! Abi Reekado na Chris Brown? Abeg lemme hear
My brothers and sisters,,, for more lies log on to http://www.yabaleftlies.com
Na true. Log in to yabaleft for olofofo gist
Tina Manuel I ain’t hating, am swearing my own too, didn’t you read the statement? All of us here are swearing according to our ability levels,,, my swearing GP don reach 5 seff
Victor tell dem d koko……since dey dnt undstnd……
Lol….
Dahs is rekaado na
Tanks God For ur god father
yeah.does he have to swear .this is not even a news article
Na for dream guy go sleep again and dis time luk very well when u wake up luk ur self for mirror
D only different is money
Dat is reply,
No b d guy swear. Yabaleft na ona write that one put
Augustine, abeg,no kill me with laf here
See pere my guy
little resemblance
he looks like him BT he is ugly
I Thought I resemble Myself
dey really luk alyk
Datz d hungry version of him lolz
Տҽҽ ɑՏ հҽ մցӀվ
Hapunum aka biko
I look like my ini edo lol
Small Sha
ok dis is reekado banks and fidelity banks case closed
He’s the worwor version of Reekado…. ….Thunder fire poverty.
Yes nah
Yea …dere z…but I bet he won’t say he looks like recardo before his fame and riches abi????…nonsense!….why won’t u feel u look like him b4???…lols..smh#
God is great he as way of changing life i believe my life and family is d next
Nonsense
Somehow
Dats Reekado wen he never hammer
Guy that pics na rekado pics b4 be that, make una no go find work’ idiot why you no look like me
Na when Don jazzy never sign de small boy
Is the same person joor
If u look like reekado then what, we go kill cow 4 u?
Yea but guy u need to baff up
Who resemblance epp!
So if he looks like reekado banks then we should start jumping
Lol make wuna strt de fal in love ni
Lol
Lol no body won’t to associate with failure.. guy go an make money people will also claim to resemble u
Is that not reekado banks himself
Na Small thing why he dey loud am metcheew. If he looks lie will Reekado Banks give you because u look like him abegi go sleep
He is the broke version of Reekado banks.
He does!
Sure
Save the clicks please
Mk i hear no talk am again mk ur mouth no go back
Na him be dat
Mtchewwwww. Attention seeker
He looks like a goat.
OMG u resemble d fowl wey my papa go sell 4 market today.e be like say GOD create u and dat fowl d same day o.
He looks like d surulere pics of reekado banks.
Striking resemblance..
U look alike
The other guy,just look like a gangster.
So much
D resemblance is uncanny
No be lie
Tell him yes. He looks like reekado. Then What ?
Yes they Re both ugly
U fine?
Nah rekado wen money never comes…
Lolz…. For were inside my yansh…. Yuh crazy
There is
Is bcus reekado banks is famous, dats y u are spreading d resemblance everywhere ,if it was one notorious criminal dat was announced to b apprehended nd ur frenx inform u of d resemblances as well ,am very sure u will not take it likely wit dem
For where na for dream
Is DAT sopos to b, b4 n after? Lol
Don’t give me fish but teach me how to catch a fish, my point is don’t resemble but work hard just to be even far more better than them, thanks.
Reekado banks ko central ni lol
Its True
Yes!
Or is it bcoz he doesn’t have money to do body work?
Plenty of them who resemble rekaado full here
Because he looks like reekado banks i should start dancing SHOKI Abi???…….
ME ….i am a photo copy of FeLA and Michael Jackson but dont tell anybody ooo.
Dats y pple kips havin carryova in english,simple question nd every1 be like chief adviser
Simple coment he look like him …yes or no.. well to me dey look alike is just dah d guy is nt tush yet
lol…. u ain’t answering d question also yes or no
Ohh ! Realy
Hmmmm u guys are funny
U resemble banks so make I dey jump upandan abi
Why are you vexing…
Chill na.. Lol
Little
Yea lol
Na dt b ur money better go work
Evn me oo i resemble twia nd yemi…..
Una see matter abi
You they ask me make I answer waiting
You see them resemble as you talk u come Tell us
Abeg hook your lie there
sure
Yez
Yea
dats old pic of rekado
Does reakado looks lyk God?just work hard to be more Dan wu you claim to resemble
Don’t worry u just wait by the time d guy package well u go know say reekado get twin brother
Me na central bank I wan resemble
He does really
Na the same person
No jo rararara
Ok he looks like reekado banks who reekado banks helped,,?
Old Reekado and New Reekado je jor
Na wale turner
Na u abeg
Yes a while lot
no resemblance bro
The difference na money
Yes na dey look alike but the only problem is that he is the ugly version of reekado banks
The ugly der is money, once he add money to that look, am sure u will think n see the opposite of him.
Yes they do resemble
Lolz
Does he has eye problem nei
Haha funny but some how shaa
It’s tru oooooooo
Why dont someone look like him swearing as well? Lol
a little
were dis one de come fron
Oyaaa ooh… Reakado of Bank meet Reakado of farm / ground and make his soil to be fruitfull. God don’t answer your prayer. Reakado + reakado = rekadodoss.. Watch my pic, I look like Obama wife. Madam com and identify with me o oh
Globe world warehouse
Purchase good cheap bags of rice, from our warehouse in Apapa Lagos, for #12,500. it could also be delivered to you anywhere in Nigeria, Pay on delivery.
To make purchase and other enquiries. Call: 07053456867
Just $20 and your good to get to the top. Register and buzz me: https://www.zarfund.com/ref/3218a7d404/register
Dat na broke reekado d other na big boy reekado
Money don mk reekado fine na.. De guy looks like him
Is him joor, wen u Neva blow/hammer u look lyk monkey, but nw God don transforme u
ok eeee i should start dancing azonto naa. fool
There’s no any resemblance between them
No
Who is Reekado Banks?
Follow house of shawn on facebook and instagram for your original and affordable makeup products and designer perfumes and you get it delivered free withing lagos.we also stock original honey. You’ll never regret shopping with us.
The pix is rekado banks of den days and to day no dey deceive urself say u dey deceive people
Yes…so, what’s the big deal
4 where
Chaii abi em broda na
Wait if you look like am he go give you money make I know so that I go fine who I look like too
DAT right dey look alike
No joo
That guy need some head smacking to bring him back to reality……….. Oooohhh!!!!!! …look ….i resemble ………Micheal Jackson….
yeh
Me too I resemble tiwa savage we look alike nah sssshh don’t tell anybody so the press won’t come looking for me
Me too I look like CYNTHIA MORGAN and I no tell anybody.who your resemblance help no go fin way mk u get moni soft dey here dey fin who resemble .you go resemble lamb wey aboki use to make suya
That is him when he was in his a teenager or even above
Yes chaii his long lost twin
money involved
Dis one no b resemble o, na d old pic b that
Wale Turner !!!
Yes ooo
Una too resemble
Dis yaba can lie
he really does juz wat he needs is small money to tush up small
Yes actually
Noooooooooooooooooooo is me….. No be REKADO
True talk
Yes ooh ,nah Reekadoo old pic now, who u dey deceive
Yabeleft…leave tatafoo alone
It may be his old pics let stop fooling eachoda
They re same just Dat dey have both old and upgraded version
Back den u ugly
Lets see something bera jor
why won’t he swear that he looks like Reekado??
Reekado,ur past is looking for u.. those boys make up u are using to deceive us eh..
And to u #yabaleftonline.ng, ona too Dy lie.. make una Dy remember hell oh…
I beg eye dey pain me o!
Do the mean the uglier version? Mshew!
Lol, its true
D truth be say nah rekardo bnks be dat o
D tym wey e no get moni an tym we he get check diz out
Maybe that is his bro who knows.
Wow lyk mad
I cnt stop laughing.. see comments ooh.. Cus person say em resemble person,haha.. yabaleft,yr peeps geh bad dieh
Na the same person,is just the time way reekado dey suffer and when he don get change
Me self look like Omotala, abeg guy go look for something doing and stop this rubbish
they look very much alike just dat Reekado has swalo som cash so look fresh dan him….Come .9Ja why una de para sef say sombody say im look like sombody….Hav’nt u watch a program by d whites called MAKE ME AN ARTIST, where every one who think dat u look like som1 will come, they will dress, trasform u to d artist look alike
And so
and so what?