The Russian lovers, known only as Artem S and Anna D had only been seeing each other for a few months when the tragedy happened.
The pair had been at Artem’s family home in Russia, but had told his parents they were going out for a walk.
Artem, 18, took 20-year-old Anna to a lock-up garage where he had been renovating his beloved old Skoda Felicia car. Police believe the pair turned on the car’s ignition so the heater could stave of the freezing temperatures as they made love.
Artem’s family became worried when they did not return and went out to search for the couple. They found the lovers naked in each others’ arms in the Skoda. Artem was about to graduate from catering college but dreamed of opening his own garage repair shop.
White Men no stronq at all..
Drink Pepper soup, faint..
Have sex in a common car, Die..
So us Niqerians, wetin we qo talk?
Generator noises, factory smoke, fire wood smoke etc
U don talk my mind no need to yarn again…we wey ne say we dey eat for where generator smoke dey we evn use d smoke dey roast fish
Your head they there !
guy u dey on point jo.
on point
lol na better talk u talk jor
if such tin can kill oyinbo der s tendency dat I will live long, my papa motor dey comot smoke wey my papa go dey work smoke go still dey my street
hahahaha. funny oo
Lol having sex in the car …..is not sweet now
I get Bed Room naw
WHO wan join me i dey change cloth
Na waow for all dis white pple small tin na him dey carry dem go dere harly grave, ordinary sex 4 inside car na him go kill dem na waow 4 dem…oh
Lol
rip to dem
hahahhaha have been doing it in the car, bush, corner, generator house and I nor die!! oyibo una nor strong atalll, dem for give we blacks world leader!
Come do me fine gal
if you like do it in yur soup pot who cares
Sarah Laco, u av done it were sex is enjoyable. Hope d guys did it well in those places
Remain one place u haven’t mention on top of mountain
Wetin dem wan tell God nau??? ” we were only trying some stunts? “
hahahaha
What……..well it well said……what kills a man is what he enjoy most
Be like sey I go try this motor sex, na the thing dey on board now…… Plz any body here with that experience
Yes ooo so sweet in fact trow away ur foam,bed only in d car
hahahaha. yeye dey worry dis Nnamdi young
Afterall dey die beta, them while enjoying their life that is good death.
Ok now discovery